confirm
shekpe!, baddest!, world best!, awurade gimme this money, 'cause this people them dey do wetin funny yeah, baba gimme this money, 'cause this people them dey do wetin funny yeah, as i wake this morning, the first thing wey come my mind na how to make this money, as i wake this morning, i tell myself sey omo na to make this money, confirmation season confirm, oil and gas we confirm, plenty money confirm, higher, higher confirm, confirm, market woman confirm, danfo driver confirm, everybody confirm oh, l-o-v-e, i love this, l-o-v-e, i love this, l-o-v-e, i love this, l-o-v-e, i love this, awurade gimme this money, 'cause this people them dey do wetin funny yeah, baba gimme this money, 'cause this people them dey do wetin funny yeah, aah yay aah yay aah yay, baba don answer my prayer yeah, aah yay aah yay aah yay, oluwa don answer my prayer yeah, shekpe!, my wire no dey ever get dull season, my accountant and client calling me, but my eye dey your body yeah, omalicha gimme something, as rebecca no gree for me, but anita done plan konji for me, but oh no, shey you no dey look the man look the man, the designer fit the man, look the brand, no be china, 150 grand, on my hand, it's a shower, ace and don perignon, me i no dey ever dey worry, 'cause my god dey provide this money, omo na why i dey dash this money, honey no oh, garnish master confirm, freeway self dey confirm, adeleke money confirm, too confirmed, naija people confirm, ghana cedis confirm, osun money confirm, l-o-v-e, i love this, l-o-v-e, i love this, l-o-v-e, i love this, l-o-v-e, i love this, shekpe!, awurade gimme this money, 'cause this people them dey do wetin funny yeah, baba gimme this money, 'cause this people them dey do wetin funny yeah, aah yay aah yay aah yay, baba don answer my prayer yeah, aah yay aah yay aah yay, oluwa don answer my prayer yeah, confirmation season confirm, oil and gas, we confirm
Comments
Be the first to start the conversation.
Log in to join the conversation.