Lyrics

selense

simi
UnspecifiedUncategorized

Source collection: AZLyrics

AZLyrics · simi

User-authorized AZLyrics content · simi/selense

Sources and website directory
Translations:Unspecified

Lyrics

selense

lola geti work oh, entrepreneur international, but na soso sleep lola dey sleep, chima no gree open shop, e say na hangover, na everyday oga dey shayo, dem say simi why you too dey complain, tomorrow dey, forget today eh eh oh, igba o b'owo fun anybody laye, gbo temi o araye o, time na money, time na life oh, time dey run oh dey run oh, use am well, time is precious, every second oh, time na gift oh oh oh oh, use am well oh selense, my sheri sherifa baby, o ni forever 21, before she know o o pe thirty, she no do the tin wey she want to do, sheri alakori o, na so so procrastination o, dem say simi why you too dey complain, tomorrow dey, forget today eh eh yi o, igba o b'owo fun anybody laye, gbo temi o araye o, time na money, time na life oh, time dey run oh dey run oh, use am well, time is precious, every second oh, time na gift oh oh oh oh, use am well oh selense, asiko laye o, k'o fe san jaye, time no go cut, e no go stop oh oh oh oh, make you telli sarafina, johnny and sikiratu, make you tell philomina, use am well

Comments

Be the first to start the conversation.

Log in to join the conversation.