Letra

beginning

joeboy
Sin especificarSin categoría

Colección de origen: AZLyrics

AZLyrics · joeboy

User-authorized AZLyrics content · joeboy/beginning

Fuentes y directorio de sitios
Traducciones:Sin especificar

Letra

beginning

omo walai, if them point gun to my head say make i deny you, i go tell them sey lai lai, no be lie, i fit to spend all of my money on you, spend a couple couple milli on you, give you loving till you say e don do, special type of feeling that i feel when i'm with you, on dun mo mi anytime wey i dey with you, i want your heart and soul and your own body too, i can't let you go, i'm beginning to begin to fall in love, i'm beginning to begin to fall in love, i'm beginning to begin to fall in love, this love no be ordinary thing, you suppose to be one night fling, but now i don dey catch feelings, i dey vex when i see you with another person, oh no, i no dey concentrate no more, make we felicitate jowo, hold me tight and rub on my head baby o, make i feel alright, special type of feeling that i feel when i'm with you, on dun mo mi anytime wey i dey with you, i want your heart and soul and your own body too, i can't let you go, i'm beginning to begin to fall in love, i'm beginning to begin to fall in love, i'm beginning to begin to fall in love, ohema o as i dey call you make you answer, as i dey call you make you answer, as i dey call you make you, i'm beginning to begin to fall in love, ohema o as i dey call you make you answer, as i dey call you make you answer, as i dey call you make you answer, so whenever you hear this vibe, i just want you to vibe with it, 'cause it's a banger, joeboy give them, joeboy give them, joe joe joeboy 'pon deck

Comentarios

Sé el primero en conversar.

Inicia sesión para participar en la conversación.