oga
ice water. yemi alade. ehn ehn ehn oga. ehn ehn oga, ehn ehn ehn oga. ehn ehn oga, oga, as you see me, i be oga, no be package oh, as you see me, dem dey call me chairman oh, and even if you follow me go my village, dem dey feely me ooooh, as you see me, for we side na big boys oh, everything stew everything nice, too much sauce, you go fear spice, las las oh we go dey alright, shey you want bet, make we roll dice, no nii no nii oooh, we turn around ooh, no nii no nii oooh, oga ni mi oh, and the credit e show, na so we go dey bless up, dem been think say na joke, but na dem don dey stand up ooh, family dey buzz my phone, but the money still dey pile up ooh, the girly is always online, but the data no di run out oh, oga oga, dem be credit the show, think na so we go dey dress up, oga oga, dem be think say na joke, oga like that, ehn ehn ehn oga. ehn ehn oga, ehn ehn ehn oga. ehn ehn oga, obi mo bi mo, ebubedike. ice water, obi mo bi mo, happy yourself baby ooh, enjoy your life baby oh, happy yourself baby oh, e sweet for this side baby oh, wetin dey constant, flexing abundance, very important, living your best life, everything stew everything nice, too much sauce, you go fear spice, las las oh we go dey alright, shey you want bet, make we roll dice, no nii no nii oooh, we turn around ooh, no nii no nii oooh, oga ni mi oh, and the credit e show, na so we go dey bless up, dem been think say na joke, but na dem don dey stand up ooh, family dey buzz my phone, but the money still dey pile up ooh, the girly is always online, but the data no di run out oh, and the credit e show, na so we go dey bless up, dem been think say na joke, but na dem don dey stand up ooh, family dey buzz my phone, but the money still dey pile up ooh, the girly is always online, but the data no di run out oh,
Comentarios
Sé el primero en conversar.
Inicia sesión para participar en la conversación.