ye
yeah, my nigga. die for nothing, ah, my nigga. die for nothing, ah, die for nothing, ah, my nigga. die for nothing, ah, my nigga. die for nothing, ah, my nigga. oluwaburna, ehn-ehn, ye ye ye, ye ye ye ye ye ye ye, ye, ehn-ehn, ye ye ye, ye ye ye ye ye ye ye, ye ye, ye ye, ye ye ye ye ye ye ye, ye, ehn-ehn, ye ye ye, ye ye ye ye ye ye ye, this one na gbedu wey dey ja pata, me, i no get time, i dey da pada, dada cover my face, calling me lagbaja, biggie man, wey no dey wear agbada, ahn ahn, my nigga, what's it gon' be?, g-wagon or de bentley?, the gyaldem riding with me, i no fit, die for nothing, my nigga, what's it gon' be?, g-wagon or de bentley?, the gyaldem riding with me, i no fit, die for nothing, ahn, ahn, make you know say, anything wey you do, dem must commentate, so anything wey i dey do, i dey try to dey do am my way, plenty plenty plenty suffer wey we face, just to make sure money dey, but my people dem go say, i no want kpai, i no want die, i no want kpeme, i want enjoy, i want chop life, i want buy motor, i want build house, i still want turn up, tell me, tell me, my nigga, what's it gon' be?, g-wagon or de bentley?, the gyaldem riding with me, i no fit, die for nothing, my nigga what's it gon' be, g-wagon or de bentley, the gyaldem riding with me, i no fit, different things dem happening, schemes and packaging, in a one night, fourshows i'm juggling, flow like the ocean, my boat i'm paddling, shout out shina peller, that's my bro; my family, frozen chains, when it comes to money, i dey concentrate, make i tell you straight, you are not my mate, if you be commissioner, i be head of state, but my people dem go say, i no want kpai, i no want die, i no want kpeme, i want enjoy, i want chop life, i want buy motor, i want build house, i still want turn up, tell me, tell me, my nigga, what's it gon' be?, g-wagon or de bentley?, the gyaldem riding with me, i no fit, die for nothing, my nigga what's it gon' be?, g-wagon or de bentley?, the gyaldem riding with me, i no fit, die for nothing, oluwaburna, ye ye, ye ye ye ye ye ye ye, ye, ehn-ehn, ye ye ye, ye ye ye ye ye ye ye, ye ye, ye ye, ye ye ye ye ye ye ye, ye, ehn-ehn, ye ye ye, ye ye ye ye ye ye ye, ye, ehn-ehn, ye ye ye, ye ye ye ye ye ye ye, ye ye, ye ye, ye ye ye ye ye ye ye, ye, ehn-ehn, ye ye ye, ye ye ye ye ye ye ye
Commenti
Inizia la conversazione.
Accedi per partecipare alla conversazione.