girls
wha ya say, close marking, hold something, it's c-tea on the beat, the party no go nice if girls no dey, if girls no dey, the party no go nice if girls no dey, if girls no dey, the party no go sweet if girls no dey, if girls no dey, the party no go soft if girls no dey, if girls no dey, theresa?! call am, amaka?! call am, jenifer?! call am, abena?! call am, akosua?! call am, kafaya?! call am, amaka?! call am, the party no go nice if girls no dey, the party no go tap if na sausage fest, lai lai, it can never make sense, i for call chichi, she too like mulla, but o boy that ikebe super, natalie say she fit bring rice cooler, say she go come if we book her uber, but sade say she can get here sooner, with all those her friends wey dey burst medulla, i dey calculate based on spending, everybody message dey for pending, shayo don dey fridge oh, e plenty, omo diesel sef don dey for engine, if anybody form swagger, tell them make them jump okada, na party i dey do, i am not their father, and i am not the lagos state governor either, the party no go nice if girls no dey, if girls no dey, the party no go nice if girls no dey, if girls no dey, the party no go sweet if girls no dey, if girls no dey, the party no go soft if girls no dey, if girls no dey, theresa?! call am, amaka?! call am, jenifa?! call am, abena?! call am, akosua?! call am, kafaya?! call am, amaka?! call am, the party no go nice if girls no dey, the party no go nice if booze no flow, fine girls and juice don't go, wetin we go do if these babes no show?, three hours now them don dey go-slow, excuse me!, who get motor?, come and reverse, person wan go, hello sir!, who give you control, you go need to bounce o, party don choke, i don talk dress code, all man sabi, you still wear nonsense come my party, bouncers stop him, he's not my padi, ita lo ma wa, ti party ma pari, you go even help increase the space, because we are holding up for babes, make sure say the boy leave the place, we don't have oxygen to waste, the party no go nice if girls no dey, if girls no dey, the party no go nice if girls no dey, if girls no dey, the party no go sweet if girls no dey, if girls no dey, the party no go soft if girls no dey, if girls no dey, theresa?! call am, amaka?! call am, jenifa?! call am, abena?! call am, akosua?! call am, kafaya?! call am, amaka?! call am, the party no go nice if girls no dey, focus ramon,
Commenti
Inizia la conversazione.
Accedi per partecipare alla conversazione.