Testo

my money

falz
Non specificataSenza categoria

Raccolta di origine: AZLyrics

AZLyrics · falz

User-authorized AZLyrics content · falz/mymoney

Fonti e directory dei siti
Traduzioni:Non specificata

Testo

my money

i don't play with my money, ah! i don't play with my money, give me my money, my friend pay me my money, ahn. yeah, iwo fe ma poor kpelu owo ti mo loan eh, oti telay shade, o ti gbe fu ronke, person wey dey owe money, oti fe ma show ge, better tell your girlfriend, g oni gbese lon fe, telling me rubbish, taking me for novice, you dey wan run think say i no go notice, brand endorsement, omo no story, if you no get thirty milli, don't phone me, babe mi ma need some sugar, wetin i go give my, that two hundred k wey you say make i take na money i go take buy suya, you go still add like two zero, i be yoruba boy but i'm too igbo, i go pay staff, i go shoot video, calculate that you go see you are telling me story, pay me what you owe me, me i no go holla, no we no be hommie, pay me what you owe me, gimme my rabba, you dey find yawa, you go see wahala, no we no be hommie, pay me what you owe me, me, me, i don't play with my money, ah! i don't play with my money, give me my money, my friend pay me my money, don't tell me rubbish if you no get money, don't mess with my talent if you no dey sorry, tell me something wey eti wan hear, if it's not making money, it's not making sense, twenty million in a month, ti mu lofe osho, mo se order ogbo teri wa gba, i get many responsibility tin ma face, omo no be child's play, many, many people don price me for, kobo i no complain but still na hustle, i no want make una pity me, gbogbo ya kpata le ma fo riko tin ba ti arrive o, ma fun mi n'sitori, money wey you owe me, me am nah joking, i'm noh laughing, i'm noh kidding, fun me lowo mi, shey yu dey whine me, shey yu dey whine me gimme, i don't play with my money, ah! i don't play with my money, give me my money, my friend pay me my money, money i earned with sweat and blood, money i go rather go spend abroad, if you don't pay please rest assured, i will take action, i swear to god, still same gee's wey you hear before, say i no dey play with any boy, knock, knock, knock, don't get the door, i fit come your house in the early morning, lies you feeding, so deceiving, don't promise, you don't know the meaning, hide and seeking and i know you're dribbling, stop that shit, it's so demeaning, dem man know that i've been busy, working in getting more cheese really, dem man ways is still sneaky, dem man tryna duldge me, don't gimme story, pay me what you owe me, me i no go holla, no we no be hommie, pay me what you owe me, gimme my rabba, you dey find yawa, you go see wahala, no we no be hommie, pay me what you owe me, me, me, i don't play with my money, ah! i don't play with my money, give me my money, my friend pay me my money

Commenti

Inizia la conversazione.

Accedi per partecipare alla conversazione.