歌詞

baby

joeboy
未指定未分類

出典コレクション: AZLyrics

AZLyrics · joeboy

User-authorized AZLyrics content · joeboy/baby

出典・ウェブサイト一覧
翻訳:未指定

歌詞

baby

what i fit do to get your love, girl, i don' give you all i got but it's not enough for you, shey you fire me catapult of love, na why be say i no fit get enough of you, wetin be that, nothing i can't do, for ma baby, ma bebe, anytime wey you need me come through, mo ma sare, ma sare wole, wetin be that, nothing i can't do for ma bebe, ma bebe, ma shawty oreke, ma bebe ma bebe eh, baby shey you dey for me, as i dey for you, baby shey you dey for me, as i dey for you, wetin be that, nothing i can't do, for ma baby, ma bebe, anytime wey you need me come through, mo ma sare, ma sare wole, wetin be that, nothing i can't do for ma bebe, ma bebe, ma shawty oreke, ma bebe ma bebe eh, what you wanna do girl, where you wan go, 'cos anywhere you go, girl, i go follow go, 'cos i like the way you back it up, the way you go down low, and that's the reason they be hating on you, who are those, baby you the baddest, step on the dance floor and show your madness, i will be your king, you will be my royal highness, out of all the girl them you are the flyest, baby shey you dey for me, as i dey for you, baby shey you dey for me, as i dey for you, joe, joe, joeboy 'pon dat!

コメント

最初のコメントを投稿しましょう。

会話に参加するにはログインしてください。