가사

all for you

joeboy
미지정미분류

출처 컬렉션: AZLyrics

AZLyrics · joeboy

User-authorized AZLyrics content · joeboy/allforyou

출처 및 웹사이트 목록
번역:미지정

가사

all for you

, she wan, break up with her boyfriend 'cause of me, sey na only me wey she want she no wanty nobody, she wan, break up with her bobo 'cause of me, sey na only me wey she want she no wanty nobody, i don't feel like i deserve your love, oh baby, e no dey be like sey i deserve your love, oh mama, i know they feel like say i deserve your love, oh baby, it don't feel like i deserve your love, oh mama, 'cause i'm all for you, make you no fear don't you bother, elele, girl, i'm all for you, make you no fear ko se normal, i can be that somebody, somebody, if you need this somebody, baby, you can call on me, i can be your company, yeah, somebody, somebody, if you need this somebody, i can be your company, baby, you can call on me, yeah, she wan, break up with her boyfriend 'cause of me, sey na only me wey she want she no wanty nobody, she wan, break up with her bobo 'cause of me, sey na only me wey she want she no wanty nobody, i don't feel like i deserve your love, oh baby, e no dey be like sey i deserve your love, oh mama, i know they feel like say i deserve your love, oh baby, it don't feel like i deserve your love, oh mama, 'cause i'm all for you, make you no fear don't you bother, elele, girl, i'm all for you, make you no fear ko se normal,

댓글

첫 대화를 시작해 보세요.

대화에 참여하려면 로그인하세요.