가사

blessings

joeboy
미지정미분류

출처 컬렉션: AZLyrics

AZLyrics · joeboy

User-authorized AZLyrics content · joeboy/blessings

출처 및 웹사이트 목록
번역:미지정

가사

blessings

i'm on a blessings on blessings on blessings, wey me i dey find, na blessings on blessings on blessings, wey me i dey find, so don't worry my brother, my sister you go get your time, 'cause na blessings on blessings on blessings, wey we all dey find, baba god abeg abeg o, i don't want to carry last o, na why i dey pray and fast o, make my matter make e no go cast o, baba god abeg o, i no want to carry last o, na why i dey pray and fast o, make my matter make e no go cast o, because na blessings on blessings on blessings, i dey find, na blessings on blessings on blessings, wey me, i dey find, jesu joor, answer me, make your blessings cover me, i no say you dey see wetin i no see so, make you just dey protect and dey guide me, oluwa joor, answer me, make your blessings cover me, i know say you dey see wetin i no see, so make you just dey protect and dey guide me, because na blessings on blessings on blessings, wey me i dey find, na blessings on blessings on blessings, wey me i dey find, so don't worry my brother, my sister you go get your time, 'cause na blessings on blessings on blessings, wey we all dey find, o yo-yo-yo, o yo-yo-yo-yo-yo, o yo-yo-yo-yo-yo, o yo-yo-yo, o yo-yo-yo, o yo-yo-yo-yo-yo, o yo-yo-yo-yo-yo, o yo-yo-yo,

댓글

첫 대화를 시작해 보세요.

대화에 참여하려면 로그인하세요.