가사

angela

kuami eugene
미지정미분류

출처 컬렉션: AZLyrics

AZLyrics · kuami eugene

User-authorized AZLyrics content · kuamieugene/angela

출처 및 웹사이트 목록
번역:미지정

가사

angela

anywhere you dey ago dey there ooh, my sherikoko, my one and only, ibi car you want ago hustle ooh, baby take my heart, baby carry go, if you think ago leave you god for bid eeh, if you leave me die i die bi this eeh, you dey show me things i can't resist eeh eeh, ago mention your name to the whole wideworld, ebi you wey dey give me joy, angela, angela, you br the best quality of wife, angela, angela, ego better make i suffer should you cry, if ibi heaven food dey ago go sky, and ebi true adey talk, me anodey lie oh, if you leave me today-today girl i don die, if you think ago leave you god for bid eeh, if you leave me die i die bi dis eeh, you dey show me things i can't resist eeh eeh, ago mention your name to the whole wideworld, ebi you wey dey give me joy, angela, angela, you br the best quality of wife, angela, angela, angela, angela, you br the best quality of wife, angela, angela

댓글

첫 대화를 시작해 보세요.

대화에 참여하려면 로그인하세요.