money
, i remember when owu dey blow me, nobody hear my story, nobody want to know me, nobody want my glory, na him i first give them alubarika, now them dey find me for america, all my land na in kilometre, they want to know my speedometer, from from from nobody eh, to somebody eh, go tell mummy eh, go tell daddy eh, say the boy don be man, nobody wey fit stop god plan, so me gas out when me sing, money dey find me eh, money dey find me eh, money dey find me eh, money dey find me eh, money dey call me eh, money dey call me eh, money dey call me eh, money dey call me eh, nothing spoil nothing loss, gem stone you're the number one boss, say na me the ghetto people endorse, oluwa bless me, put money ina me purse, everywhere we go them wan to know us, the money full bank and e full purse, even oga dey call me yes boss, the suffer good omo nothing dey loss, money dey find me eh, money dey find me eh, money dey find me eh, money dey find me eh, money dey call me eh, money dey call me eh, money dey call me eh, money dey call me eh, now see the way we dey move higher, nwatakili then now boom badder, back in the days they say i too waka, nwanne egekwanna ha nti maka na ika fa, see hasi na'm di low now i don hammer, nezie nu nwa boyi ibu the short collar, owu na asa'm before i no dey se mulla, now umu asa na akpozinu'm don dada, iga back iga afu true story, this people before no send me before, ndropuonu no guts no glory, everyday other thing aburu history, kitaa everyday we dey flex, everyday nno na lab ka'm emega test, anyi ada agbazi last anyi agbaga first, abd money na achozim money bu my bestie, and money na elenu'm money bu my bread, money dey find me eh, money dey find me eh, money dey find me eh, money dey find me eh, money dey call me eh, money dey call me eh, money dey call me eh, money dey call me eh,
댓글
첫 대화를 시작해 보세요.
대화에 참여하려면 로그인하세요.