가사

dumebi

rema
미지정미분류

출처 컬렉션: AZLyrics

AZLyrics · rema

User-authorized AZLyrics content · rema/dumebi

출처 및 웹사이트 목록
번역:미지정

가사

dumebi

, another banger!, make i pon, make i pon pon pon, make i come, make i give her the pon pon pon, your body kakara make i pon pon pon, onome get e, ki lo fe omote je ogede, fine fine okpekete, wa je alo folake, whine am omote, ju ba di, your body chekere, bo se re di yen imade, to ba lo sile kilo fe, whine am oh my lady o, tell me wetin dey your body o, omote my sweetie baby o, why you wan come give me konji o, if you want it girl, i'm ready, omo make i manya you, omalicha kan ye wu ewo, i go manya you, omalicha kan ye wu eh, dumebi dumebi, kpa nanga nin ge inga wo yaa, eh dumebi, dumebi don go carry belle, eh dumebi, le kwa na mi si see omoye, come see omoye o baby oyoyo, make i pon, make i pon pon pon, make i come, make i give her the pon pon pon, your body kakara make i pon pon pon, onome get e chekere, bum bum bum, chekere ah, fine girl, make you no go dey do fine boy like this o, if i hear say one thing, one thing eh, i go vex o, ogini, ogini na fia, ogini, ogini baby?, ogini, ogini remi?, i get e, i get e plenty money o, ogini, ogini na fia, ogini, ogini baby?, ogini, ogini remi?, i get e, wait! plenty money o, ah!, toke makinwa, where omotola?, mercy aigbe oya, kpalanga mommy ijo ya, sade ijo ya, jeka wole patapa, all my sexy mamama, come follow me, come and ijo ya o, omo make i manya you, omalicha kan ye wu ewo, i go manya you, omalicha kan ye wu eh, dumebi dumebi, kpa nanga nin ge inga wo yaa, eh dumebi, dumebi don go carry belle, eh dumebi, le kwa na mi si see omoye, come see omoye o baby oyoyo, make i pon, make i pon pon pon, make i come, make i give her the pon pon pon, your body kakara make i pon pon pon, onome get e chekere, bum bum, chekere, make i pon, make i pon pon pon, make i come, make i give her the pon pon pon, your body kakara make i pon pon pon, onome get e chekere, bum bum bum, chekere ah

댓글

첫 대화를 시작해 보세요.

대화에 참여하려면 로그인하세요.