가사

oh my gosh

yemi alade
미지정미분류

출처 컬렉션: AZLyrics

AZLyrics · yemi alade

User-authorized AZLyrics content · yemialade/ohmygosh

출처 및 웹사이트 목록
번역:미지정

가사

oh my gosh

oh yeah yeah yeah, oh yeah yeah, oh my gosh oh, oh my gosh oh, oh my gosh oh, oh oh, ohoh, my tomatoe joss', na wetin he dey call me, him no know wetin i do wey make am mad over me, fine girls them plenty, but he leave them and he chose me, him say as e be, no other girl fit overthrow me, i no go do you corner, na you my true lover, whether winter or summer, baby me no go freaker, me no go freaker, for you am i no go area, many toasters for my area, many toasters for my area, but i no give them face, love no dey them face, what?! eh eh eh, am taken, oh noo, am taken, oh my gosh ohh, oh my gosh ohh, oh my gosh ohh, eh am taken, baby you good, you good for me, the only one for me oh, oh oh, ekwu ekwu, eme eme, we go always agree oh, ohoh, ah, if you say make i calm down, calm down, if you say make i fire up, fire up, if you say make i start to bark like a bingo wey just dey jump off, i no go do you corner, na you my true lover, whether winter or summer, baby, me no go freaker, me no go freaker, for you am i no go area, many toasters for my area, many toasters for my area, but i no give them face, love no dey them face, what! eh eh eh, am taken, oh no, am taken, oh my gosh oh, oh my gosh ohh, oh my gosh oh, oh ohh, oh ohh, my tomatoe joss', na wetin he dey call me, him no know wetin i do wey make am mad over me, fine girls them plenty, but he leave them and he chose me, him say as e be, no other girl fit overthrow me, yemi alade oh, ohh, effyzzie yeah yeah yeah, coublon oh, e dey beat oh, lover, lover, lover, lover, summer, summer

댓글

첫 대화를 시작해 보세요.

대화에 참여하려면 로그인하세요.