Tekst piosenki

boshe nlo

burna boy
NieokreślonyBez kategorii

Kolekcja źródłowa: AZLyrics

AZLyrics · burna boy

User-authorized AZLyrics content · burnaboy/boshenlo

Źródła i katalog witryn
Tłumaczenia:Nieokreślony

Tekst piosenki

boshe nlo

up to the time, dem fit know say i been around, me the original nigerian don gorgon riding through, about right now, me na tell you, yeah i tell you.ride on. sound it like helicopter hovering overhead about right now. di di di di di di di. yah eminum, ah yai ya ya yai. yah eminum, eazy, now everybody know say, as i enter say yawa don day, anytime, whether na night or na day, uh, all my people wey know eh, ehn en, one day, today, awon alejo tun wole, all my people don dey complain, for the club, una no fitti contain. you gat me on throway o, enter club and you no geti money, oh oh wole o, jaiye lo, if you know you geti money eh eh eh eh, moni ko le ye wooon, ba se bo lowo won o, ise olorun oba ni o, e le bere lowo won o, won ni pe ota po, mo ni kan kuro loona, ise olorun oba ni o, e le bere lowo won o, o sha ti mo boshe nlo, o sha ti mo boshe nlo, yeah, o sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah, o sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah, yeah ya ya ya ya eminum, naah damn. so make i tell one story bout one time wey, nobody know say i dey been dey show interest. and so my neighbor talk one time ima, believe say sometime say ima riding west. make nobody tell me nonsense, because because e don mess, c'mon nobody fit test, i say nobody fit test. you gat me on throway o, enter club and you no geti money, oh oh wole o, jaiye lo, if you know you geti money eh eh eh eh, moni ko le ye wooon, ba se bo lowo won, ise olorun oba ni o, e le bere lowo won, won ni pe ota po, mo ni kan kuro loona, ise olorun oba ni o, e le bere lowo won, o sha ti mo boshe nlo, o sha ti mo boshe nlo, yeah, o sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah, o sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah, now everybody know say, as i enter say yawa don day, anytime. whether na night or na day, uh, all my people wey know eh, now everybody know say, as i enter say yawa don day, anytime. whether na night or na day, uh, all my people wey know eh, you gat me on throway o, enter club and you no geti money, oh oh wole o, jaiye lo, if you know you geti money eh eh eh eh, moni ko le ye wooon, ba se bo lowo won o, ise olorun oba ni o, e le bere lowo won o, won ni pe ota po, mo ni kan kuro loona, ise olorun oba ni o, e le bere lowo won o, o sha ti mo boshe nlo, o sha ti mo boshe nlo, yeah, o sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah, o sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah, call the paramedic. oh, oh

Komentarze

Rozpocznij rozmowę jako pierwszy.

Zaloguj się, aby dołączyć do rozmowy.