Tekst piosenki

intro

yemi alade
NieokreślonyBez kategorii

Kolekcja źródłowa: AZLyrics

AZLyrics · yemi alade

User-authorized AZLyrics content · yemialade/intro

Źródła i katalog witryn
Tłumaczenia:Nieokreślony

Tekst piosenki

intro

my people una well done o, welcome to another special edition of "we don catch'am", you know how we dey do am for this programme, if you dey suspect say your man or your woman dey play ball outside, this is the programme to come, for today edition, one special woman, fine girl fine anyhow dey suspect say her man dey chop ogbono outside, the man like egusi soup, instead of am to choose egusi or ogbono eh dey mix the two together, as a matter of fact, e be like say this man dey mix 3 different type of soup together, so na today we go know say eye wey dey cry dey see road, come with me make we go bust am

Komentarze

Rozpocznij rozmowę jako pierwszy.

Zaloguj się, aby dołączyć do rozmowy.