run my race
alright, on the scene, aristokrat records, ehn ehn, quen quen to roro, international label o, quen quen to roro, international label o, ehn ehn, wetin dey sup, when i dey hustle, you dey lick lollipop eh, na you dey form robocop, but na today reality must come out, ask them, who no know me, oluwa burna, fun won ni flows, won pe mi mr lover lover, omoge meji ni backseat ninu hummer, mo fe lo clubbing, mo de gbe won losi aura, make you no follow me run my race, e be like sey dey don dey craze, you see we no dey look their face, right now i don feel irie, oya na, daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale, daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale, daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale, daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale, nigboro won ti so mi di kingpin, nitori won gbo mi lori speaker gbin gbin, awon omoge yapa lori blackberry pinging, awon to ti darugbo dey say what are you singing, unhhh, modupe lowo jesu, won ko mi je bi amala ati ewedu, enemies won fe ni won pa mi, but won able, mi o n she omo kekere, won gbe mi ni cradle, my guy me no send whether you like me or not, if you no like me my brother no be by force, gone are those days we dey wear the same clothes, mo n jeun da da, plus myself dey chop, wetin dey sup, when i dey hustle, you dey lick lollipop eh, na you dey form robocop, but na today reality must come out, ask them, make you no follow me run my race, e be like sey dey don dey craze, you see we no dey look their face, right now i don feel irie, daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale, daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale, daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale, daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale, daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale, quen quen to roro, international label o, ehn ehn, ta na te ro ro, international label o, ta na to roro, international label o, quen quen to roro, international label o, ehn ehn, who no know me, oluwa burna, fun won ni flows, won pe mi mr lover lover, omoge meji ni backseat ninu hummer, mo fe lo clubbing, mo de gbe won losi aura, make you no follow me run my race, e be like sey dey don dey craze, you see we no dey look their face, right now i don feel irie, daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale, daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale, daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale, daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale, quen quen to roro, international label o, ehn ehn, ta na te ro ro, international label o, ta na to roro, international label o, quen quen to roro, international label o, ehn ehn, who no know me, oluwa burna, fun won ni flows, won pe mi mr lover lover, omoge meji ni backseat ninu hummer, mo fe lo clubbing, mo de gbe won losi aura, make you no follow me run my race, e be like sey dey don dey craze, you see we no dey look their face, right now i don feel irie, daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale, daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale, daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale, daddy daddy ko wa wale, mummy mummy ko wa wale, outro, to whom it concerns, let the old things pass away, old era la n so ba yi, aristokrat records, je ko ye, oh oh
ความคิดเห็น
เริ่มการสนทนาเป็นคนแรก
เข้าสู่ระบบเพื่อร่วมสนทนา