jeje
what is this magic, i need that magic, all the cloth you dey wear, e be chassis, this your catwalk, be like you dey practise, you be too set, you be ruthless, i dey trip oh, nana you be true fresh, all the moves you dey burst na chana, na wahala you dey cause, na yawa, disgusting, you been stinking, got the bahd guy singing, baby do me je je je jejely oh, abeg do me je je je jejely oh, baby do me je je je jejely oh, abeg do me je je je jejely oh, baby lemme be your customer, give me everything plus jara, say she want to kiss me gradually, if you give me all i go manya, baby do me je je je jejely oh, abeg do me je je je jejely oh, ye, come baby take it easy on the bahd guy, put it down like you're looking for the last price, back it up, then put it on me, make i play guitar while you singing on key, she say you wanna serve it on a gold plate, and then sprinkle salt and add spice, but wetin i dey do wey i no wait, you the kind of babe wey i gat wife, all the cloth you dey wear, e be chassis, this your catwalk, be like you dey practise, you be too set, you be ruthless, i dey trip oh, nana you be true fresh, all the moves you dey burst na chana, na wahala you dey cause, na yawa, disgusting, you been stinking, got the bahd guy singing, baby do me je je je jejely oh, abeg do me je je je jejely oh, baby do me je je je jejely oh, abeg do me je je je jejely oh, baby lemme be your customer, give me everything plus jara, say she want to kiss me gradually, if you give me all i go manya, baby do me je je je jejely oh, abeg do me je je je jejely oh, all the talk you dey talk make i loose gaurd oh, completely, mammi you be too bad oh, i been no dey see when i look hard oh, then you crept up on me, you came through back oh, as a sharp guy, me i no slack oh, your face fine, all your body too tap oh, give to me i need to own that oh, make i spend on you one or two card oh, cus all the cloth you dey wear, e be chassis, this your catwalk, be like you dey practise, you be too set, you be ruthless, i dey trip oh, nana you be true fresh, all the moves you dey burst na chana, na wahala you dey cause, na yawa, disgusting, you been stinking, you got the bahd guy singing, baby do me je je je jejely oh, abeg do me je je je jejely oh, baby do me je je je jejely oh, abeg do me je je je jejely oh, baby lemme be your customer, give me everything plus jara, say she want to kiss me gradually, if you give me all i go manya, baby do me je je je jejely oh, abeg do me je je je jejely oh
ความคิดเห็น
เริ่มการสนทนาเป็นคนแรก
เข้าสู่ระบบเพื่อร่วมสนทนา